- Share on Facebook
- Share on Twitter
- Share on WhatsApp
Mamalettes and Papalettes, pls make una help me blast this girl 08****412*4 to free my hubby nah, haba this one don pass me how can someone I called a friend be this cruel, maybe she go listen to one of una, abeg I don tire oo my next mission is to start posting her pictures in different groups including her nudes wey dey hubby fone, but make I do this call one first, make una disturb her make she change the line, I don do this fight spiritually guess it's time to do something different,if na side chick e for better but to come chase me out of my husbands house after all this kids ,e no go work oo,everyone kip saying na jazz,me there's no kind of prayer I haven't done, finishing this man's money, abeg oo even if you no get airtime borrow oo, make she have a taste of this high bp I dey get, I know she go just call hubby to warn me but I no care again, make una help a depressed mum.
Comments
Comments
Please login or connect with Social Login to submit your Answer/ comment
- Share on Facebook
- Share on Twitter
- Share on WhatsApp